Sunday, 30 November 2014
Jokes: 2015 & 2014
2014-who be that?
2015-na me
2014-come inside sir
2015-how u dey?
2014-i dey fine,dis one u come my house
hope everything dey fine?
2015-i just come tell u say ur hours are number,so
make u dey ready to park from
this house and I nor want ur money
again,because I want use the house 2014-abeg give me more 2months
make I
take kill
all my enemiesbecause their own
too much.
2015-hope any of my people nor dey?
2014-no sir non of ur pple dey 2015-make sure say u park in d next
32days ooooo
2014-ok sir I hear,but u wicked oooo.
2015-i gree but u wey want kill some
people na who wicked pass?
2014-na me sha 2015-make any body when read this post
type Amen because I no say all of una go
see me in
Jesus name.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment